Jump to content

2baba

From Wikipedia
2baba
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Orijina nemInnocent Ujah Idibia Chenj-am
Fest nemInnocent Chenj-am
Famili nemUjah Chenj-am
Alias2Baba Chenj-am
Wen dem bon am18 September 1976 Chenj-am
Ples wey dem bon amAbaji Chenj-am
Pesin wey e mariAnnie Macaulay–Idibia Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wie e go skulInstitute of Management and Technology Chenj-am
Wen e stat wok1994 Chenj-am
E pipulIdoma People Chenj-am
Instrumentvoice Chenj-am
Record labelHypertek Digital Chenj-am
Awod wey e koletMTV Europe Music Award for Best African Act Chenj-am

Innocent Ujah Idibia (dem bon am for 18 September 1975), wey pipul no wel wel as 2baba, [1]na Naija singa, song-raita an podusa an im sabi dash pipul moni an gift wel wel.[2]

For 2005 2Baba win award laik MTV Europe Music Award for Best African Act. for 2019, na him, Cobhams Asuquo and Timi Dakolo gada wok on di song wey tok abaut children's rights. Billboard put 2baba song "African Queen" as No. 1 for dia list of best Afrobeats song wey sweet pas for 2025.[3]

How im tek stat life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon am for Jos for inside Naija. Im na Idoma pesin. Idoma dey for di south side for Naija. Bifor July 2014 na 2face Idibia bi di nem wey im dey yuz for stej.

  • Face 2 Face (2004)
  • Grass 2 Grace (2006)
  • The Unstoppable (2009)
  • The Unstoppable International Edition (2010)
  • Away and Beyond (2012)
  • The Ascension
  • Rewind, Select, Update (2015)
  • Warriors (2020)

Wie dem gada di tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]