Yukrain

From Wikipedia

Yukrain bi kontri for Eastan Europ. E bi di sekond-lajes Europian kontri afta Rossia, wey dey boda am for di eas side and notheas.[1] Belarus also dey boda am for noth; Poland, Slovakia, and Hungary dey boda am for wes; and Romania and Moldova for di sautwes; with a koastline for along di Blak Sea and di Sea of Azov for di saut and sauteas. Kyiv bi di kapital of di neshon and di lajes citi, folo bai Kharkiv, Dnipro and Odesa. Di ofishal langwej bi Yukrainian; Rossian also dey spoken, espeshali for di eas and saut

Also si[chenj-am | chenj-am for orijin]

Referens[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. "Yukrain kontri profayl". BBC News (in Brítísh Ínglish). 1 March 2022. Retrieved 25 March 2022.