Rossia

From Wikipedia

Rossia or di Rossian Federaeshon, (Российская Федерация | Rossiyskaya Federatsiya | rɐˈsʲijskəjə fʲɪdʲɪˈratsɨjə) bi a kontri wey span Eastan Europ and Nortan Asia. E bi di lajes kontri for di wold bai eria as e extend akros elevun taim zons, and di lajes kontri for Europ (Europian Rossia) and di lajes kontri for Asia (Siberia).[1] E dey shia land baundaris with fohteen kontris.[2] Norway and Finland to the nortwest; Estonia, Latvia, Belarus and Ukrain to di west, as wel as Lithuania and Poland (with Kaliningrad Oblast); Jiojia and Azerbaijan to di sautwest; Kazakhstan and Mongolia to di saut; Chaina and Nort Korea to di sauteast—as wel as maritaime baundaris with Japan and di Unaited States. Rossia also dey shia bodas with di tuw pashiali rekognaizd breakaway states of Saut Ossetia and Abkhazia wey e dey okupai for Jiojia.}} E bi di wold's naint-most populous kontri and Europ's most populous kontri. Di kontri kapital and lajest citi bi Moskow. Saint Petersburg bi Rossia sekond-lajest citi and "kulchoral kapital". Oda major oban erias for di kontri inklud Novosibirsk, Yekaterinburg, Nizhny Novgorod, Chelyabinsk, Krasnoyarsk, etc

Demografi[chenj-am | chenj-am for orijin]

Rossian
| 3.2% Tatar
| 1.1% Bashkir
| 1.1% Chechen
| 11.3% odas
| 11.6% no ripot

Also si[chenj-am | chenj-am for orijin]

Referens[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. "Map and Ditails of aul 7 Kontinents". WorldAtlas. Retrieved 4 May 2019.
  2. "Rossia", Di Wold Faktbuk (in Ínglish), Central Inteligens Ajenci, 2022, retrieved 14 October 2022