Wendy Lawal

From Wikipedia
Wendy Lawal
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Fest nemWendy Chenj-am
Famili nemLawal Chenj-am
Wen dem bon am25 February 1991 Chenj-am
Ples wey dem bon amOgun State Chenj-am
Wok wey e dey duactor Chenj-am

Yewande Lawal Simpson na Naija aktres an model. Bifo shi dey ansa yewande lawal Adabisi. Na shi win miss Lagos carnival pageant for 2012

Tori about e life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Shi na di 5th pikin of 6 pikin dem, lawal mari wan warri man wet im nem na Simpson for 2018. Ha mama die for 2020.

Skul wey shi go[chenj-am | chenj-am for orijin]

Lawal du primari an sekondari skul for Nigeria. Shi folo get ha bachelor's degri for creative Arts from di University of lagos

How shi tek stat wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Lawal aktin karia stat professhonalli for 2009 afta dem feature am for Naija TV series living in lagos. Shi win miss lagos carnival pageant an for di same year shi get rol way dem feature Shoshanna for di Nigerian televishon soap Opera Tinsel for 2012.shi don stil starred for short fim dem TV an web series like The men's club,jemeji, journey to self, The room, out of sight, foreign love, among odas.

Fim Wey Shi Du[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Tinsel (2008)[1]
  • Journey to Self (2012)
  • The Men's Club (2018)
  • The Auction (2018)
  • Jimeji (20)
  • The Room (20)
  • Unbreakable (2019)
  • The Set up (2019)

Accolades[chenj-am | chenj-am for orijin]

Lawal na shi bi do winna of di miss Lagos carnival pageant wet dem du for Eko Hotels and Suites,Lagos.