Jump to content

Wasiu Ayinde

From Wikipedia
Wasiu Ayinde
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Orijina nemWasiu Ayinde Adewale Olasunkanmi Omogbolahan Anifowoshe Chenj-am
Wen dem bon am3 March 1957 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos Island Chenj-am
Wok wey e dey dumusician, singa, performing artist Chenj-am
Wen e stat wok1979, 1980 Chenj-am
E pipulYoruba pipul Chenj-am
RilijonIslam Chenj-am
Stai of song abi fimfuji music Chenj-am
Awod wey e koletThe Headies Chenj-am

K1 De Ultimate (wey dem bon for 3 March 1957) wey pipo sabi wel wel as Wasiu Omogbolahan Olasunkanmi Adewale Ayinde Marshal na Naija Fuji muzishan. Na im mek di kind of fuji muzik (na Ayinde Barrister fest start am) wey pipo no as Talazo fuji popular wel wel.

Di King of Fuji Music: Olasunkanmi Ayinde Marshal, K1 De Ultimate bin diskova wen e de 8 year old sey e get talet to sing. Wasiu Ayinde peret no wan am to bi muzishan but Ayinde no give up as e do evri-tin to bi muzishan. By di time wey Ayinde go rish 15 years old, e don win plenti lokal praize for muzik lokal kompetishon. E leta join Ayinde Barrister's band, di Supreme Fuji Commanders from 1975 go rish 1978 afta im don work onda Ayinde Barrister as pesin wey dey park instrumet afta show don finish. Leta Wasiu kom start to dey yuz Ayinde nem join im nem afta e don go MIT Barista for pamishon. Wasiu Ayinde rilis I'm fest habim wey do tahitu na:Iba. Iba habim get song like Abode Mecca in 1980, and afta dat one, Wasiu rilis Talazo '84 in 1984. Dis Taloso '84 mek Wasiu Ayinde popular wel wel. Wasiu Ayinde don win plenti tahitu an aplenti muzikal aword.

K1 De Ultimate bin start his global tour bitwin North America and Europe for 1986 and e pafom in Hammersmith Town Hall in 1987. Na New York city, United States e go nes wey him take follow dat one with him complete Talazo Band for September 28 1990, London Yuppie 1 & 2 Nights 1991/92, European Tour 1995, Berlin 1997, North America (USA & Canada '98), Canada 2000, plus including USA Tour 2003. Since dat time, him don dey continue non-stop with annual tour. For 1995, him bekom di first musician wey go ever sing Fuji Music for WOMAD Festival. Na him too be di only Fuji musician wey go perform at Troxy, WOMEX.

Chieftaincy titles and Awards

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  • Badabarawu of Ogijo in 1985
  • Ekerin Amuludun of Ibadanland in 1986
  • Golden Mercury of Africa Title in 1986
  • Honoris Causa of Music at Saint John University Bakerfield California USA in 1989
  • Crown as King of Fuji, (Oluaye Fuji Music) at NTA ibadan in 1993
  • The Oluomo of Lagos by King Adeyinka Oyekan of Lagos in 1999
  • For  Monday, January 13, 2020, Alaafin of Oyo, Oba Lamidi Adeyemi carry chieftaincy title give Wasiu Ayinde as the first Mayegun of Yoruba Land

Albums wey him don release

[chenj-am | chenj-am for orijin]
Studio albums
  • 1980: Iba (TGaine)
  • 1981: Esi Oro (TGaine)
  • 1982: Igbalaye (TGaine)
  • 1984: Talazo System (TGaine)
  • 1984: Talazo '84 (TGaine)
  • 1984: Ise L'Ogun Ise (TGaine)
  • 1984: Ijo olomo (TGaine)
  • 1985: Talazo Disco 85 (TGaine)
  • 1985: Alhaji Chief Wasiu Ayinde Barrister and His Talazo Fuji Commanders Organisation Oloriki Metta / Ki De Se [p] Vinyl LP Leader Record / LRC (LP) 05 (TGaine)
  • 1985: Elo-Sora (TGaine)
  • 1985: Pomposity (TGaine)
  • 1986: Ori (TGaine)
  • 1986: Tiwa Dayo  (TGaine)
  • 1986: Erin Goke - Lecture (TGaine)
  • 1986: Baby Je Kajo (TGaine)
  • 1987: Talazo In London (TGaine)
  • 1987: Aiyé (TGaine)
  • 1987: Adieu Awolowo (TGaine)
  • 1988: Sun - Splash (TGaine)
  • 1988: Fuji Headline (TGaine)
  • 1988: My Dear Mother (TGaine)
  • 1989: Fuji Rapping–– (TGaine)
  • 1989: Achievement (TGaines)
  • 1990: Jo Fun Mi (Dance For Me) (TGaine)
  • 1991: American Tips
  • 1991: Fuji Collections (TGaine)
  • 1993: The Ultimate (TGaine)
  • 1995: Consolidation (TGaine)
  • 1995: Reflection (TGaine)
  • 1995: Talazo Fuji Party Music Compact Disk (TGaine)
  • 1996: Legacy (TGaine)
  • 1996: Faze 2 Global Tour '96 (TGaine)
  • 1997: History (Edited By TGaine)
  • 1997: Berlin Compact Disk (TGaine)
  • 1999: Fuji Fusion (Okofaji Carnival) (TGaine)
  • 2000: New Era (TGaine)
  • 2000: Faze 3 (TGaine)
  • 2001: Message (TGaine)
  • 2001: Statement (TGaine)
  • 2001: New Lagos (TGaine)
  • 2002: Gourd  (TGaine)
  • 2003: Big Deal (TGaine)
  • 2006: Flavour (TGaine)
  • 2011: Tribute To My Mentor (TGaine)
  • 2012: Instinct (TGaine)
  • 2012: Fuji Time (TGaine)
  • 2017: 22 Dec Fuji Ep Let Music Flow (TGaine)
  • 2020 Fuji The Sound Fuji Hip ( Olawale tgaine)
Hit Live Play (Listed By Olawale TGaine)
  • 1984: Talazo System
  • 1984: Omo Akorede
  • 1986: Golden Mercury
  • 1989: Siliky
  • 1990: American Tour Live
  • 1991: Yuppie Night 1 n 2
  • 1994: Consolidation live Ade Bendel
  • 1995: Sabaka Night
  • 1995: Oju Opon
  • 1995: Fadaka Club
  • 1995: London Hamburg Amsterdam Berlin 95
  • 1997: London Hamburg Amsterdam Berlin Paris 97
  • 1998: United Kingdom Live
  • 1998: New York Chicago Atlanta Houston & Canada Tour Toronto Montreal live 1998
  • 1999: New Era Live United Kingdom
  • 1999: Afinni
  • 2000: Canada live
  • 2007: United Kingdom Ireland Tour Live
  • 2007: The Truth Live

And Many More Hit Live

Eko for show usa 1990

  • 1995 Womad Concert
  • 1997 Benson & Hedges
  • 1999 Benson & Hedges Loud in Lagos
  • 2020 Fuji the Sound ep