Usain Bolt

From Wikipedia
Usain Bolt
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromJamaica Chenj-am
Country for sportJamaica Chenj-am
Nem for lokal langwejUsain Bolt Chenj-am
Orijina nemUsain St. Leo Bolt Chenj-am
Fest nemUsain Chenj-am
Famili nemBolt Chenj-am
Short nameUsain Bolt Chenj-am
Wen dem bon am21 August 1986 Chenj-am
Ples wey dem bon amSherwood Content Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey duathletics competitor Chenj-am
Trained byGlen Mills Chenj-am
Honorific prefixThe Honourable Chenj-am
Wie e dey livKingston Chenj-am
Member of sports teamRacers Track Club, Central Coast Mariners FC Chenj-am
Medical conditionCOVID-19 Chenj-am
Sportathletics Chenj-am
Sports discipline competed in100 metres Chenj-am
Record heldMen's 100 metres world record progression, men's 200 metres world record progression, Men's 4 × 100 metres relay world record progression Chenj-am
Official websitehttps://usainbolt.com/ Chenj-am
Described at URLhttps://www.obalkyknih.cz/view_auth?auth_id=xx0136577 Chenj-am
Holds diplomatic passport ofJamaica Chenj-am

Usain St Leo Bolt (dem bon am on 21 August 1986) na Jamicain forma sprinter, wey plenti pipu sabi am as pesin wey dey run pas for di wod. E get Wod rekod in di 100 metres, 200 metres, an 4 × 100 metres relay. E get 8 Olympic gold medal. Na Bolt bi di onli spinster wey win Olympic 100 m an 200 m awod for 3 sem times Olympic (2008,2012, an 2016). E don win two 4 × 100 relay gold medals. Wetin mek plenti pipu sabi am na as e win dobu sprint in wod rekods times for di wod 2018 Beijing Olympics.

Hau e tek stat life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Bolt on 21 August 1986 to Wesslley an Jennifer Bolt. In Sherwood Content, na smol town wey dey Jamaica. E get broda wey bi Sadiki, an sista wey bi Sherine. Im papa an mama dey sel smol smol tins for di aria, Bolt lik to dey pley bol an cricket wen e dey gro wit im broda. Bolt go Waldensia Primary, wia e stat to dey sho pipu dey e Sabi run for primari skul. Wen Bolt rish 12 years old dey don sabi am as pesin wey dey run 100m pas for di skul. Bolt lik to dey sopot European teems like Manchester United an Real Madrid.

Wen Bolt enta William Knibb Memorial High School, Bolt still dey du oda sports, pesin wey dey tich am cricket kon notis sey e sabi run wel wel, wey mek am tel am sey mek e dey run. wey mek am tel am sey mek e dey run.

Wen Bolt dey smol, e go Sherwood Seventh-day Adventist Chorch wey dey Trelawny, Jamaica, wit im mama. Im mama no dey giv am pig meat bikos of wetin dem bileaf.

Im Pasonal wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Bolt tok sey e like to dey danc. Pesin wey e like to dey kopi na Herb McKenley an forma Jamaican 100 m an 200 m wod rekod pesin Don Quarrie, Michael Johnson, di pesin wey get 200 m rekod pesin dey insaid pipu wey Bolt dey kopi.