Uru Eke

From Wikipedia
Uru Eke
pesin
Industryfilm industry, cinema of Nigeria Chenj-am
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Nem for lokal langwejUru Eke Chenj-am
Orijina nemUru Eke Chenj-am
Famili nemEke Chenj-am
Ples wey dem bon amLondon Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor Chenj-am
Pat of wok wey e put mindtheater arts Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Greenwich Chenj-am
Academic degreebachelor's degree Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
FilmographyThe Duplex, Weekend Getaway, Being Mrs Elliot, Last flight to Abuja Chenj-am
Official websitehttp://www.urueke.net Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Uru Eke na naija aktres an fim maka, pipu sabi ha for producing debut "Remember me" ha rol as Obi for Ndani TVs popula web series "Rumour has it" last fight to Abuja, Africa magic Drama deries "BABY Drama ha second fim as producer called for old time's sake. Di artres wey bi IT professhonal bifó join Nollywall stil share ha tam bitwin di Entatainment industri and di Tech world.

Tori About Ha Laid and Edukashon[chenj-am | chenj-am for orijin]

Eke kom from Mbaise region of IMO state south Eastern Nigeria, bot dem bon ha for Newham East London for United kingdom, shi get ha mia edukashon for Galleywall infants skul, London bifo shi muv kom naija wey bi shi go Gideon comprehensive high skul for di sekondari skul edukashon. As shi wan continue edukashon shi kom bak to London and skul for Lewisham college bifo shi go University of Greenwich wey shi studi Business informashon Technologi.

Kareer[chenj-am | chenj-am for orijin]

Shi stat ha kareer as an IT Consultant at Zurich insurance Group and shi muv to wok for som numba of financial organizashon across di UK.Uru change ha career for 2011 an shi don bi star for mani movi dem.

Fim wey Shi Do[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Forgive Me Father (2009)
  • Last Flight to Abuja
  • Being Mrs Elliot (2014)
  • A Few Good Men
  • Weekend Getaway
  • Finding Love
  • The Duplex (2015)
  • Remember Me (2016) Acted and produced
  • "Rumour Has It" (2016)
  • Crazy, Lovely, Cool (2018)
  • Africa Magics' Baby Drama
  • For Old Times' Sake