Jump to content

Swanky JKA

From Wikipedia
Swanky JKA
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemJide Chenj-am
Wen dem bon am17 October 1991 Chenj-am
Ples wey dem bon amEnugu Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey dumodel, film actor, film director Chenj-am
Pat of wok wey e put mindtheater arts Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Jideofor kenechukwu Achufusi (dem bon am 17 October 1991) e bi Naija akto an model, pipu Sabi am profeshonali as Swanky JKA. For di fim industri pipu Kom Sabi am well wel wen e akt di rol of Nnamdi okeke for "living in Bondage Breaking Free" as wel as Neo for Trace TV's Campus drama series Crazy, Lovely, Cool. He win di Trailblazer award for di 2020 Africa Magic viewers choice Awards.

How He Tek Stat Wok

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Originali na model pipul tek Sabi am bot e Stat im aktin karia wen he akt sopotin rol for Nollywood fim dem laik poka messiah, Black Rose, pretty Little Thing, Ofu Obi and A lonely lane. He mek im breaktru for 2019 wen e akt di Charismatic Nnamdi Okeke for di muvi "living in Bondage:Breaking Free" Na di fim mek am win Best Akto nominashon an Trailblazer award bot for di Africa Magic viewers choice Awards for 2020.

Fim Wey He Akt

[chenj-am | chenj-am for orijin]
Caption text
YearTitleRoleNoteRef
2017Pretty Little ThingMichael[6]
2018BlackroseNelo[7]
2018Crazy, lovely, coolNeo[8]
2018LionheartReporter[9] E
2019Ofu ObiJide[10]
2019Living in Bondage:Breaking FreeNnamdi Okekeplayed the lead role[11]
2020Kambili The Whole 30 yardsChidi[12]
2021Dwindlelead alongside Broda shaggi[13]
Caption text
YearAwardCategoryFilmResultRef
2018Best of Nollywood AwardsBest Actor in a leading role (lgbo)A lonely lanewin[14]
2018Best of Nollywood AwardsBest Actor in a leading role (lgbo)Ofu ObiNominated[10]
2020Africa Magic viewers choice AwardsBest Actorliving in Bondage:Breaking FreeNominated
2020Africa Magic viewers choice AwardsTrailblazerwin[9]
2020Best of Nollywood AwardsBest Actor in a leading Role (English)Living in Bondage:Breaking Freewin[15]
2020Best of Nollywood AwardsRevelation of the year (male)win
2020Best of Nollywood AwardsBest Actor in a lead role(lgbo)NneNominated[16]
2020Best of Nollywood AwardsBest kiss in a movieliving in Bondage:Breaking FreeNominated
2021Net HonoursMost popular Actorwin[17]