Southern Kaduna

From Wikipedia

Southern Kaduna (bifor-bifor Southern Zaria)[1] na aria wey plenti pipul wey no bi Hausa wey dey south of Zaria Emirate for Kaduna Stet dey. E dey di Middle-Belt region of Naijá. Southern Kaduna get 12 loka Govament out of di 23 wey dey Kaduna Stet. Som pipul dey see am like sey no bi sey na wie di ples dey na im mek dey giv am di imej wey e get, but na di etnik grup-dem wey dey dia bi di koko.[2]

Wie dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. Kafewo, S. (2009). Giving Voice: Instigating Debate on Issues of Citizenship, Participation, and Accountability. Development in Pratis. (19)(4/5). P. 678–687.
  2. Angerbrandt, Henrik (August 7, 2015). Religion, ethnicity and citizenship: demands for territorial self-determination in southern Kaduna. Journal of Contemporary African Studies. (33)(2).