Solomon Adeola

From Wikipedia

Solomon Olamilekan Adeola CON (dey bon am 10 August 1969) wey pipo no wel wel as Yayi na Naija politishan wey bi di Sinetor for Ogun West sins 2023. Adeola bifor bifor bi di Sinetor for Legos West from 2015 go rish 2023. Adeola bi di Chairman of House of Repisentetiv Komitee from 2015 go rish 2023. E na Akauntant an memba of (AAT) Hasosiashon of Akauntin Teknishan.