Shina Rambo

From Wikipedia
Shina Rambo
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemShina Chenj-am
Wen dem bon am1960s Chenj-am

Shina Rambo (wey dem bon for 1958) na bifo bifo Naija krimina an konfam amroba oga wey rili distob saotwest pat for Naijá for araund 1990s. Dem bon am for Abeokuta insaid Ogun stet.R get juju an e bilif in risua an to dey yuz pipu du sakrifais. Shina Rambo kom leta chenj kom bikom pasto dey prish gospel afta dem rilis am fom prisin for di taim wey Olusegun Obasanjo bi presido of Naijá. Di polis fit stil dey wonda sey di sem pesin wey dem klem sey e don dai lon taim ago stil dey alif.

Wie dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]