Sankie Maimo

From Wikipedia

Sankie Maimo (1930 – 4 September 2013) na pesin wey dey rait and e kom from British Southern Cameroons. Maimo move kom Ibadan, for inside Naija, wie e wok as skul ticha. Na for die e start di journal Cameroon Voice in 1955. Afta, e do one play wey di taitu na I Am Vindicated, e still rait one buk wey di taitu na Adventuring with Jaja. Im woks dem show say di Africa pipul go need to folo di way wey di Europe pipul dey do tins bifo dia eye go fit open.

Awards[chenj-am | chenj-am for orijin]

Sankie Maimo kolet di award of Grand prix de la mémoire of di GPLA 2014.

Di buks wey e rait dem[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • I Am Vindicated. Ibadan: Ibadan University Press, 1959 (Kraus reprint 1970).
  • Sov-Mbang the Soothsayer. Yaounde: Editions Cle, 1968.
  • Twilight Echoes. Yaounde: Cowrie Publications, 1979.
  • The Mask. Yaounde: Cowrie Publications, 1980.
  • Succession in Sarkov. Yaounde: SOPECAM, 1986.
  • Sasse Symphony. Limbe: Nooremac Press, 1989.
  • Retributive Justice or “La Shivaa.” Kumbo: Maimo, 1999.

Notes[chenj-am | chenj-am for orijin]