Salawa Abeni
Appearance
Salawa Abeni Alidu (dem bon am for May 5, 1961) na Naijá singa.E kom fom Ijebu Yoruba, Ijebu Waterside, wey dey Ogun Stet. Na "waka" song e dey sing. Na 1976 Abeni du Late General Muritala Mohammed album, onda Leaders Records. Pipu laik di kain song wey e dey du, wey mek am dey di fest Yoruba wuman wey sel pas 1 million for Naijá.
Abeni dey wit Leaders Records bifor shi kon komot for 1986.Abeni komot día bikose e no gree wit di pesin wey get di rekod, wey bi Lateef Adepoju. Abeni mari Killington Ayila, na di rekod wey Kollington dey, na im Abeni sef kon dey bot e komot in di year 1994.
Alaafin of Oyo, Oba Lamidi Adeyemi for 1992 giv Salawa awod, wey bi Queen of Waka.