Rossiya

From Wikipedia

Rossiya or Rossija (di Romanaizashon of di wod Россия) fit rifa to:

  • Rossia (Rossian: Россия)
  • Rossiya (icebreaka), Rossian icebreakas wey Dem nem as Rossiya
  • Rossiya or Rossia, wan Imperial Rossian kruiza wey dem lonch for 1896
  • Rossiya, wan Imperial Rossian ship of di line wey dem lonch for 1839
  • Rossiya erlines, wey bilong to di Rossian govment and dey Saint Petersburg
  • Rossija (train), a pasenja train wey dey savis Moscow-Vladivostok thru di Trans-Siberian Railway
  • Rossiya Bank (Rossia Bank), wan Rossian joint stok bank for in St. Petersburg
  • Rossiya Hotel (Rossia Hotel) for Moscow, wey dem demolish for 2006-2007
  • Rossiya 1 (Russia 1, previousli RTR), wan Rossian TV chanel
  • Rossiya 2 (Rossia 2, previousli Sport TV), wan Rossian TV chanel

Also si[chenj-am | chenj-am for orijin]