Priyanka Chopra
Man abi wuman | wuman |
---|---|
Kontri wey e kom from | India |
Nem for lokal langwej | Priyanka Chopra |
Fest nem | Priyanka |
Famili nem | Chopra, Jonas |
Wen dem bon am | 18 July 1982 |
Ples wey dem bon am | Jamshedpur |
Pesin wey e mari | Nick Jonas |
Unmarried partner | Nick Jonas |
Relative | Parineeti Chopra, Meera Chopra, Mannara |
Fest langwej | English langwej, Hindi |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | Hindi, English langwej, Marathi |
Pat of wok wey e put mind | film acting, music, singing, modelling, filmmaking |
Post wey e dey | UNICEF Goodwill Ambassador |
Wie e go skul | La Martiniere Lucknow, John F. Kennedy High School, North Central High School |
Wie e dey liv | New York |
Wen e stat wok | 2002 |
Rilijon | Hinduism |
Voice type | mezzo-soprano |
Instrument | voice |
Filmography | Priyanka Chopra filmography |
Stai of song abi fim | pop music |
Record label | Island Records |
Awod wey e kolet | Padma Shri in arts, National Film Award for Best Actress, People's Choice Award for Favorite Actress in a New TV Series, BBC 100 Women |
Victory | Miss World, Femina Miss India |
Notable role | Quantico |
Priyanka Chopra Jonas wey dem stil sabi as Chopra (dem bon am on 18 July 1982) na India aktres an produsa. Na shi win Miss World 2000, Chopra dey insaid India aktres wey dey kolet moni pas an shi don kolet plenti awod, two Nashonal film Awords an five Filmfare Aword dey insaid dem.
How shi tek stat life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Dem bon Chopra on 18 July 1982 insaid Jamshedpur, Bihar (nau dem dey lol am Jharkhand) , to Ashok an Ashok an Madhu Chopra, dia two dey wok for Indian Army. I'm papa na Punjabi Hindu fmom Ambala. Im mama na Bihari-Magahi Hindu fom Jharkhand an na Shi bi di sinior daughter of Dr. Manohar Kishan Akhouri, wey bi forma Congress pesin, an Madhu Jyotsna Akhouri, bifor bifor memba of Bihar Legislative Assembly.
Awods an nominashons
[chenj-am | chenj-am for orijin]Chopra don win National Film Award for Best Actress for Fashion (2008) an five Filmfare Awards: Best Female Debut for Andaaz (2003), Best Performance in Negative Role for Aitraaz (2004), Best Actress for Fashion (2008), Critics Award for Best Actress for 7 Khoon Maaf (2011), an Best Supporting Actress for Bajirao Mastani (2015). She don win two People's Choice Awards: "Favourite Actress In A New TV Series", an "Favorite Dramatic TV Actress" for Quantico. Na shi bi di ferst South Asian aktress wey go win People's Choice Award. In 2016, dem giv am aword of Padma Shri, wey bi fourth highest civilian awod, by di Government of India bikos of di Kain way shi don kontribute to arts an dey honor am as one of the BBC 100 Women in 2022.