Prime 9ja Online

From Wikipedia
Prime 9ja Online
niuz-pepa, media company
Inception2016, March 2016 Chenj-am
TitoPrime 9ja Online, Prime 9ja Online Chenj-am
Founded byChima Joseph Ugo Chenj-am
KontriNaija Chenj-am
Political alignmentcentrism Chenj-am
Owned byChima Joseph Ugo Chenj-am
Owner ofPrime 9ja Online Pidgin Chenj-am
Headquarters locationEdo State Chenj-am
PublisherChima Joseph Ugo Chenj-am
Country of originNaija Chenj-am
Language of work or nameEnglish langwej Chenj-am
Official websitehttps://www.prime9ja.com.ng, https://pidgin.prime9ja.com.ng Chenj-am
Editor-in-chiefChima Joseph Ugo Chenj-am

Prime 9ja Online na Naija niuz-pepa wey you fit si onli for intanet. Na Edo Stet inside Naija dia ofis de. Prime 9ja online dey tok tori abaut politis, bizness, entatemet, sport, an meni oda tins provide tori and analysis on top politics, business, entertainment, sport an meni oda tins. Na Chima Joseph Ugo stat di niuz-pepa for intanet in 2016. Chima Joseph Ugo stat di niuz-pepa bikos e tok sey e wan dey give Afrika an Naija pipul koret niuz wey no get magomago.[1][2]

History[chenj-am | chenj-am for orijin]

Prime 9ja Online na one online niuz an midiha websait wey Chima Joseph Ugo fom for 2016 wey get dia ofis for Okada, Edo, Naija.

For June 2022, Stamp Nigeria nem Prime 9ja Online amongst di 19 niuz-pepa wey pipul don dey sabi wel wel for Naija. [2]

Na for March 2023 dey stat di niuz wey dey yuz pijin langwej du for di niuz-pepa.[3][4]

For December 2022, Media Bias/Fact Check nem Prime 9ja Online as di niuz-pepa wey tek tok as mata bi an sey di pepa no dey tok magomago for all di pepa wey dey chuk eye into.[5] Na onli Prime 9ja Online bi di niuz-pepa wey Media Bias/Fact Check don rate like dat so far for Naija.[6]

Pidgin Version[chenj-am | chenj-am for orijin]

Afta wey Prime 9ja online don get dia niuz wey dem dey rait for koret English langwej, dey stat di niuz wey na pijin langwej dey wan dey yuz rait.[7] Prime 9ja Online Pidgin.[8][9] The aim na to reach out to more Nigerians wey fit understand Pidgin English better than Standard English.[10] Dey stat di pijin vashon bikos dey wan mek meni pipul wey fit no ondastand koret english fit dey get niuz for di langwej wey dem ondastand.[11]

Wie dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. "About Us - Prime 9ja Online". Prime 9ja Online. Retrieved April 7, 2023.
  2. 2.0 2.1 "Nigeria's 19 Fastest Growing Digital Entertainment Startups". July 18, 2022. Archived from the original on 2023-04-07. Retrieved 2023-04-07.
  3. "Pidgin website launches in Nigeria". The Nation Newspaper. April 4, 2023. Retrieved April 7, 2023.
  4. "Pidgin English news blog, Prime 9ja Online launched". Scoop.it. April 5, 2023. Retrieved April 7, 2023.
  5. Check, Media Bias Fact (December 29, 2022). "Prime 9ja Online". Media Bias/Fact Check. Retrieved April 7, 2023.
  6. Check, Media Bias Fact (September 9, 2022). "Filtered Search". Media Bias/Fact Check. Retrieved April 7, 2023.
  7. "Pidgin English news blog, Prime 9ja Online launched". SundiataPost. April 4, 2023. Retrieved April 7, 2023.
  8. Online, Prime 9ja (April 6, 2023). "Prime 9ja Online Pidgin". Prime 9ja Online Pidgin. Retrieved April 7, 2023.
  9. The Eagle Online (March 18, 2023). "First news website in Pidgin Language launches in Nigeria -". The Eagle Online. Retrieved April 7, 2023.
  10. "MSN". MSN. April 7, 2023. Retrieved April 7, 2023.
  11. Benson, Uwakwe (March 18, 2023). "First News Website In Pidgin Language Launches In Nigeria". TheTimes.com.ng. Archived from the original on April 7, 2023. Retrieved April 7, 2023.