Peju Ogunmola

From Wikipedia

Peju Ogunmolana yoruba fimal atress wey pipu no Wella for yoruba fim.Im papa na di expirece aktor Kola Ogunmola. Na Sunday Omobolanle, dat man wey dey do fóni fóni tins for fim bi i usband.i usband dey rite, diret an de mek fim tú.Peju Ogunmola bi stepmama for Sunkanmi Omobolanle wey bi aktor sef.