Jump to content

Onome Ebi

From Wikipedia
Onome Ebi
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Country for sportNaija Chenj-am
Fest nemOnome Chenj-am
Famili nemEbi Chenj-am
Wen dem bon am8 May 1983 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey duassociation football player Chenj-am
Position played on team / specialitydefender Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Eye kolordark brown Chenj-am
Sportassociation football Chenj-am
Sport number3 Chenj-am

Onome Ebi na Naija ogbonge futbol playa wey dey pley as centra bak for Naija klub Abia Angels an do Naija Wumen's Nashonal team. Insaid 2023 na Shi bi di fest Afrika playa, man abi wuman, wey go pley 6 FIFA Wod Kop Tournament.

Shi pley for Bayelasa Queen FC insaid di Naija Wumen's Championship bifor shi muv go Pitea IF an Djugardens IF wey dey Sweden's Damallsvenskan.

Shi pley for Turkish saide Düvenciler Lisesispor an Ataşehir Belediyespor for dia First League. Shi fest sho for Champions League d in August 2012 wen shi dey pley for Ataşehir Belediyespor.

Ebi go Swedish Damallsvenskan in 2013 to pley for Sunnanå SK bifor shi go Belarus to go pley for FC Minsk insaid di Belarusian Premier League. Wen shi dey dia, shi bi memba of di team wey win di Belarusian Premier League, di Belarusian Wumen's Cup and the Belarusian Wumen's Super Cup twice.


Shi dey pley for Chinese sekond divishon said Henan Jianye, wey shi saign for insaid 2018.

Ebi na memba of Naija nashonal team. On 6 July 2019, na shi bi di fest Afrika playa wey go pley five FIFA Wod Kop Tournament, shi pley insaid 2003, 2007, 2011 an 2015, 2019 of di FIFA Wumen's Wod Kop an di 2008 Beijing Olympics.

No.DateVenueOpponentScoreResultCompetition
1.20 January 2019Wuhua County Olympic Sports Centre, Meizhou, ChinaTemplet:Fbw2–14–12019 Four Nations Tournament
2.6 March 2019Tasos Markos Stadium, Paralimni, CyprusTemplet:Fbw2–03–02019 Cyprus Women's Cup
3.11 April 2023Marden Sports Complex, Alanya, TurkeyTemplet:Fbw1–03–0Friendly
Ataşehir Belediyespor
  • Turkish Women's First Football League: 2011–12, 2012–13
FC Minsk
Nigeria

Individual

  1. Correspondent. "Onome Ebi wins 2018 NFF Women's Player of the Year award | Goal.com". www.goal.com (in Ínglish). Retrieved 2019-06-13.
  2. "IFFHS Women's CAF Team Decade 2011–2020". The International Federation of Football History & Statistics (IFFHS). 28 January 2021. Retrieved 7 August 2023.
  3. "IFFHS All-time Africa Women's Dream Team". The International Federation of Football History & Statistics (IFFHS). 7 June 2021.