Olowo Ajaka

From Wikipedia

Olowo Ajaka na Naijá tradishona rula for Owo Kindom, wey dey Ondo Stet for Sout-East Naijá. E tek ova as king afta e papa dai, di papa nem na Olowo Ajagbusi Ẹkùn.

Where Wi Get Di Tori[chenj-am | chenj-am for orijin]