Obolo Neshon

From Wikipedia

Obolo Neshon na all di community-dem and the village-dem wey dey for Obolo land. E follow mean all those place-dem wey dey speak Obolo langwej, or de practise Obolo culture, or been get doings wit Obolo pipu for olden days.