Liz Anjorin

From Wikipedia
Liz Anjorin
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Nem for lokal langwejElizabeth Aishat Anjorin Chenj-am
Orijina nemElizabeth Aishat Anjorin Chenj-am
Fest nemLiz Chenj-am
Famili nemAnjorin Chenj-am
Wen dem bon am20. century Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos State Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor Chenj-am
Wie e go skulOlabisi Onabanjo University Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Elizabeth Aishat Anjorin na Naijá fimali aktress an fim podusa wey like to akt in Yoruba fim.

How shi tek stat Life an go skul[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na for Badagry wey dey Legos Stet for Naijá dey tek bon Anjorin.E papa na Kristian an im mama na Moslim.Shi tok sey im mama no get moni wen e dey gro up.Dem bin dey sel fud bifor. Anjorit enta Olabisi Onabanjo University in 2003, e bi pat of studet wey dey fight for studet right. Shi rid Transport Planning and Management pass out in 2017. Shi kon go len akting an na for dia shi jam Idowu Ogungbe an Ahmed Alasari, wey hep im Karia.

How e tek wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

As an aktress, pipul stat to no Anjorin araund 2001.Fims wey hep am dey popula na Ise Onise an Arewa Ejoin 2009 an Owowunmi in 2010. Anjorin kom podus fim wey e akt inside, di fest fims wey shi podus na Tolani Gbarada, Iyawo Abuke an Kofo Tinubu, Kofo De First Lady, an Owo Naira Be'_. Anjorin bi one of di aktres wey get moni pass. Anjorin get Shob wey dey sel klot and fashion tins sice e self na fashion disaina.

Im pasonal life[chenj-am | chenj-am for orijin]