Kunle Bamtefa
Hau e go bi
Kunle Bamtefa
| Man abi wuman | man |
|---|---|
| Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | Yoruba Langwej |
| Wok wey e dey du | actor, television actor |
Kunle Bamtefa na Naijá akto wey popula for e rol as "Uncle Pablo" for di Johnsons famili sitkom an Chief Fuji for Fuji House of Commotion.
Fim-dem wey e don du
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Checkmate, 1991
- Mortal Inheritance, 1996
- Violated, 1996
- Saworoide,1999
- The Johnsons
- Fuji House of Commotion