Kumo, Nigeria
Appearance
Kumo na di siti and di hed-kwuta of Akko loka govamet wey de Gombe Stet. Gombe Stet na one of di 36 stet in Naija. Di lokeshon of Gombe na norta-easta part of Naija. Kumo na di nomba two biznesss senta for Gombe Stet. Kumo de A345 along di hi-way road 40&n bsp;km for south of Gombe. Pipo dey go Kumo if Dem wan sell or buy Vejitebu, gra-not, kotin, korn, an milet. Anoda tins Dem wey pesin fit buy for Kumo na kasava Cowpeas,the Fulani, Tangale, and Hausa peoples of shipthe surrounding area.The secondary highway between Gombe and Yola serves the town.[1][2]
- ↑ "Kumo | Nigeria | Britannica". www.britannica.com (in Ínglish). Retrieved 22 March 2022.
- ↑ Blueprint (11 April 2022). "The advent of Lincoln University Kumo". Blueprint Newspapers (in Amẹ́ríka Ínglish). Retrieved 2 January 2023.