Kofoworola Bucknor
Hau e go bi
Kofoworola Bucknor
| Man abi wuman | wuman |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Naija |
| Orijina nem | Oyinkansola |
| Fest nem | Kofoworola |
| Famili nem | Bucknor |
| Wen dem bon am | 30 April 1939 |
| Ples wey dem bon am | Lagos State |
| Papa | Bucknor |
| Pesin wey e mari | Femi Pedro |
| Fest langwej | Yoruba Langwej |
| Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Yoruba Langwej |
| Langwej wey e tek rait di wok | English langwej |
| Wok wey e dey du | journalist, politician |
| Post wey e dey | Deputy Governor of Lagos State |
| Wie e go skul | University of Surrey |
| Party wey e dey for politis | All Progressives Congress |
| Memba of | political party |
Kofoworola Bucknor-Akerele (Dem bon am for April 30, 1939) na Naijá pesin wey dey du politiks an bifor bifor Vice Gofnor of Legos Stet. Na Bucknor bi di Vice Gofnor to Gofnor Bola Tinubu bitwin 1990 go rish November 2003.
How e tek stat life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Dem bon Bucknor for April 30, 1939 an e go CMS Gels Skul for Legos bifor e kom travul for 1949 go Surrey England bikos of e wan get Digri in Law.
How e tek wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]Bucknor kolet satifiket in raitin niuz for 1962, an wok as pesin wey dey rait niuz for BBC an VON Magazin.