Jemima Osunde

From Wikipedia
Jemima Osunde
pesin
Industryfilm industry Chenj-am
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemJemima Chenj-am
Famili nemOsunde Chenj-am
Wen dem bon am30 April 1996 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor Chenj-am
Pat of wok wey e put mindactor, presenter, model, theater arts Chenj-am
Academic degreeBachelor of Science Chenj-am
Wie e dey livLagos Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Nominated forAfrica Movie Academy Awards, Best of Nollywood Awards Chenj-am
Official websitehttps://jemimaosunde.com/ Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Jemima Osunde (dem bon am on 30 April 1996) na Naija aktres, model an presenta. Plenti pipu sabi am afta shi akt Leila insaid one televishon fim Shuga. Osunde nem dey insaid aktres wey fit win Best Aktres in a Leading Role for di 15th Afrika Muvie Academia Awod bikos of how shi tek wok for Delivery Boy (2018).

How shi tek stat life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Jemima Osunde na Edo stet shi kom fom. Na gro up wit im papa, mama an im brodas. Na shi bi di las bon an onli pikin wey bi girl. Shi stodi physiotherapy for University of Lagos. Osunde dey insaid Jungle Juwel fim afta im Uncle tell am to dey akt in 2014.

How shi tek wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Osunde fest fim wey mek plenti pipu sabi am na MTV Shuga wia shi akt as Liala. Wen dey kari di sho go South Africa for di fifth series, Osunde no dey insaid for one year. Shi leta dey insaid di sixth one wey dey du for Nigeria. In 2018, shi du fim wit, Linda Ejiofor insaid sekond series of Ndani'sTV's Rumors Has It. Osunde kom back for di seventh series of MTV Shuga Alone Together wey dem du for Coronavirus taim. Pipu wey du di filmin na ogbonge aktors like: Lerato Walata, Sthandiwe Kgoroge, Uzoamaka Aniunoh, Mamarumo Marokane an Mohau Cele. Insaid 20202, shi dey insaid Quiam's Money, wey bi pat of 2018 New Money fim. Insaid October 2023, shi stat "Sanaa Beauty, wey dey mek pipu fain an na shi an Adesua Etomi stat am.

How shi tek go skol[chenj-am | chenj-am for orijin]

Shi go Air Force Primari Skol, kon still go Holy Child College for sekondri Skol edukashon, an kon go College of Medicine, University of Lagos. In 2019 Osunde finish for University of Lagos wia e tek get digre in Physiotherapy. Osunde go National Youth Service Corps camp to sec im papa land.

Fim wey Shi don du

Jungle Jewel

Esohe

Stella (2016)

My Wife & I (2017)

Isoken (2017)

New Money (2018)

Lionheart (2018)

The Delivery Boy (2018)

Quam's Money (2020)

Televishon

Shuga

OjaShuga(2015)

Inspector K (2018)

The Johnsons (2015)

This Is It (2016–2017)

Rumour Has It (2018)

Papa Benji (2020)

Awod an norminashon[chenj-am | chenj-am for orijin]

Wia dem gada di Tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

1.Budding Actress, Jemima Osunde up against Adesua Etomi. Vanguard Newspaper, 13 August 2017. Retrieved 10 August 2022.

2. Before stardom with Jemima Osunde. 27 October 2018, Punch Newspaper.