Jump to content

Ifu Ennada

From Wikipedia
Ifu Ennada
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Nem for lokal langwejIfu Ennada Chenj-am
Orijina nemIheme Uloma Chenj-am
Wen dem bon am23 July 1992 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos State Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey dufilm actor, actor Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Magnum opusHire a Woman, The Lost Okoroshi Chenj-am
Awod wey e koletAfrica Movie Academy Awards Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Iheme Faith Uloma (dem bon am July 23) wey pipul no wel wel as Ifu Ennada na Naijá aktres, Fashion disaina an foma BBNaijá hausmate.Ennada na winna of AMAA award for Best Young and Promising Actor for di muvieml O-Town.

How shi tek stat life an wok.

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dey bon Ennada for Abia stet inside Naijá bot na Lagos e Tek gro up. E rid Computer Science for Olabisi Onabanjo University wie shi kolet im B.sc. Ennada stat e muvie karia for 2019 an for 2016 shi folo dey amog pipul wey dem Nominate as Best young/promising Actor for di movie O.Town for di AMAA award 2016. For 2018 shi du wan intaview an shi tok sey shi don fes sexual harassment for 2016. For 2018 shi patisipate for di Big Brother Naija game show.

Fim wey shi du

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  • O-Town (2015) - Amara
  • Hire a Woman (2019) - Jane
  • The Lost Okoroshi (2019) - Sarafina
  • Tinsel - Prisca
  • Lonely Heart
  • Mad About You
Caption text
YearAwod CeremonyPriseResotRef
2018Best Nollywood AwardsBest Supporting Actress EnglishNominated
2018Best Nollywood AwardsMost Promising ActressNominated
2018Best Nollywood AwardsBest kiss in a movieNominated