Idowu Phillips

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search

Idowu Philips (Dem bon am for October 16, 1942) wey pipul no wel wel as Iya Rainbow na Naijá aktres.

Tori abaut e life an wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Idowu Phillip on October 16, 1942 at Ijebu Ode siti for Ogun Stet Naijá.Na for African Methodist School Iya Rainbow tek du e Pramari skul an e go Anglican Modern School for e Sekondiri skul. Di nem wey pipu dey kol am na Iya Rainbow an na fom Osumare ( for Inglish na Rainbow) di nem kom fom. Osumare bi di nem of tiata grup of Sir Hubert Ogunde. Ogunde dia in 1990. Idowu Philips wok as piplu wey dey hep dokto an nouse for Genera hospita in Naijâ for plenti years.Idowu leta tek di tiata as ful wok wen e hosband dai. Di nem of im hosband na Augustine Ayanfemi Phillips ( Di man wok with sir Herbert Ogunde wey dey du fim). Idowu Phillips don akt meni meni fim like paadi, Eru, an Aje ni Iya mi. Na five pikin e bon.

Kompini wey don Wok Wit am[chenj-am | chenj-am for orijin]

Idowu Phillips dey hep Airtel fone kol kompini dey du advart for dia Sim. E stil dey do advart for Yotomi Housing Estate Project wey Alade Aromire wey don dai plan to du.

Fim wey e don akt[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • 1990 Yemi my Love
  • 1997- Back to Africa
  • 2000- Lagidigba
  • 2002- Jesu Mushin
  • 2002- Irepodun
  • 2002- Eyin Ogongo
  • 2003- N150 Million
  • 2003- Ìfé òtító
  • 2003- Fila Daddy
  • 2003- Arewa okunrin
  • 2003- Omo oku òrun
  • 2003- Okun ife
  • 2004- Okun ife 2
  • 2004- Okan soso
  • 2004- Okan soso 2
  • 2004- Ògìdán
  • 2004- Ògìdán 2
  • 2006- Abeni
  • 2006- Odun baku
  • 2006- Mewa n sele
  • 2006- Èebúdolá tèmi
  • 2006- Agbefo
  • 2006- Agbefo 2
  • 2007- Orita Ipinya
  • 2007- Olugbare
  • 2007- Olóri
  • 2007- Maku
  • 2007- Kootu olohun
  • 2007- Kilebi olorun
  • 2008- Taiwo Taiwo
  • 2008- Taiwo Taiwo 2
  • 2008- Itakun ola
  • 2008- Ìkúnlè kèsán
  • 2008- Ikilo agba
  • 2008- Igba ewa
  • 2008- Aje metta
  • 2008- Aje metta 2
  • 2009- Ìpèsè
  • 2009- Ìdàmu eléwòn
  • 2009- Elewon
  • 2009- Akoto olokada
  • 2009- Akoto olokada 2
  • 2018- Oga Bolaji
  • 2019- Sugar Rush