Ibrahim Babangida (futbola)
| Man abi wuman | man |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Naija |
| Nem for lokal langwej | Ibrahim Babangida |
| Fest nem | إبراهيم |
| Famili nem | Babangida |
| Wen dem bon am | 1 August 1976 |
| Ples wey dem bon am | Kaduna |
| Wen e kpai | 9 May 2024 |
| Place of death | Kaduna State |
| Manner of death | accidental death |
| Cause of death | traffic collision |
| Broda an sista | Tijani Babangida, Haruna Babangida |
| Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | Hausa langwej |
| Wok wey e dey du | association football player |
| Position played on team / speciality | midfielder |
| Member of sports team | FC Volendam, Katsina United FC, Stationery Stores F.C., Nigeria national under-17 football team |
| Sport | association football |
| Described at URL | https://www.noordhollandsdagblad.nl/cnt/dmf20240510_46597666 |
Ibrahim Babangida (dem bon am on 1 August 1976 - 9 May 2024) na Naija futbola wey dey pley rait wing.
Im klob wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]Dem bon Babangida for Kaduna. E pley for Katsina United, Stationery Stores F.C. an Bank of di North insaid im own kontri an Dutch klob FC Volendam.
Hau e tek pley for kontri
[chenj-am | chenj-am for orijin]Babangida pley for Nigeria nashonal onda 17 futbol team insaid 1993 FIFA U-17 Wod Championship in Japan an na dem bi wod champion.
Im pasonal life an hau e tek kpai
[chenj-am | chenj-am for orijin]Babangida na broda to Tijani Babangida wey don pley for Ajax as winga. Na still broda to bifor bifor Olympiacos playa Haruna Babangida.
On 9 May 2024, Babaginda kpai afta e get accident for Zaria. Na 47 years old e bi. Oda pipu wey dey insaid di accident, Tijani , no kpai.
Wia dem gada di tori
[chenj-am | chenj-am for orijin]1. Babangida. at World football.net
2. "Olympic gold medalist Babaginda, wife hospitalised after road crash, brother dies". Punch Newspaper. 9 May 2024. Retrieved 10 May 2024.