Godwin Emefiele
Appearance
Godwin Emefiele
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Fest nem | Godwin |
Wen dem bon am | 4 August 1961 |
Ples wey dem bon am | Agbor |
Wok wey e dey du | banker |
Post wey e dey | Governor of the Central Bank of Nigeria |
Wie e go skul | University of Nigeria |
Participant in | FII 5th Edition in Riyadh, World Economic Forum Annual Meeting 2023 |
Godwin Emefiele (dem bon am for August 4, 1961) na Naija banka wey bi di Govanor of Sentra Bank of Naija sins June 4, 2014.
How e tek stat life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Dem bon Emefiele for August 4, 1961 in Legos Stet.Na papa papa Dem kom from Ika South, Agbor wey dey Delta Stet.
How e tek go skul
[chenj-am | chenj-am for orijin]Emefiele go Ansar Udin pamari Skul an Maryland Komprehesive sekondri skul. Di two skul dey Legos.Na for Yunivasiti of Najiria, Nsukka (UNN) e tek du e Yunivasiti.E get digree in Bankin an Finans an na Emefiele bi one of di studet wey sabi buk pass for e klass in 1984.Wen e don du e Nashional Youth Kopa finish, Emefiele finish Masta digree in UNN in 1986.Emefiele don rid "Executive Education " for Stanford Yunivasiti, Harvard Yunivasiti , (2004) an Wharton Skul of Bizness (2005).