Frances Densmore

From Wikipedia
Frances Densmore
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromAmerika Chenj-am
Fest nemFrances, Theresa Chenj-am
Famili nemDensmore Chenj-am
AliasFrances Theresa Densmore Chenj-am
Wen dem bon am21 May 1867 Chenj-am
Ples wey dem bon amRed Wing Chenj-am
Wen e kpai5 June 1957 Chenj-am
Place of deathRed Wing Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey duanthropologist, ethnomusicologist, musicologist, ethnologist, botanist Chenj-am
Pat of wok wey e put mindanthropology, ethnology, indigenous music of North America Chenj-am
Wu e dey wok forSmithsonian Institution, Bureau of American Ethnology, United States National Museum Chenj-am
Post wey e deycollaborator Chenj-am
Wie e go skulOberlin Conservatory of Music Chenj-am
Wie e dey livAmerika Chenj-am
Awod wey e kolethonorary doctorate Chenj-am

Frances Densmore (May 21,1867-June5,1957)na one Amerika pesin wey stodi wia pipul kom from an Dia orijin, an shi stodi hau to tok abaut pipul an Dia Kolsho.Dem bon am for Red Wing, Minnesota. Pipul know say Densmore stodi Amerika Native Muzik an Kolsho an we fit kol am pesin wey stodi difren-difren pipul Muzik an hau Dem rezembul demsef

Tori abaut E Laif[chenj-am | chenj-am for orijin]

Wen shi stil bi smol-pikin, shi stat to dey laik Dakota pipul Muzik dem. Shi yuz 3yias to stodi Muzik for Oberlin Kolej.Wen shi stil dey skul wen twenty senturi jus stat, shi wok as Muzik Tisha wit Native Americans Nationwide, an as shi dey learn , shi dey rekod, an dey dey rait dia Muzik an even dey rait abaut hau Dem fit yuz am inside dia Kolsho to mek American Native dem stat WesternKostom dem.