David Woodard

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search
David Woodard
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromAmerika Chenj-am
Nem for lokal langwejDavid Woodard Chenj-am
Fest nemDavid Chenj-am
Famili nemWoodard Chenj-am
Wen dem bon am6 April 1964 Chenj-am
Ples wey dem bon amSanta Barbara Chenj-am
Pesin wey e mariSonja Vectomov Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey ducomposer, conductor, raita Chenj-am
Wie e go skulUniversity of California, Santa Barbara, Eugene Lang College of Liberal Arts, San Marcos High School Chenj-am
Work locationAmerika Chenj-am
RilijonBuddhism Chenj-am
Stai of song abi fimpostmodernism Chenj-am
Official websitehttps://www.davidwoodard.com Chenj-am

David Woodard (dem bon am for April 6, 1964) na Amerika muzik komposa an raita.[1][2]

How e tek wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Pipo know Woodard with di correct work im do for inside Nueva Germania, area wey dey treat women and men equal / dem dey chop only vegetable and na place wia life dey soft with no wahala for inside Paraguay. Im German book wey im title Five Years na join body e take write am with Christian Kracht from Swiss. Di book tok about di better tins wey dem dey do to make life better for pipo wey dey inside Nueva Germania.[3][4]

Buk dem wey you fit rid about dem[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Kerekes, D., ed., Headpress 25 (Manchester: Critical Vision, 2003)
  • Kracht, C., & Woodard, D., Five Years (Hanover: Wehrhahn Verlag, 2011)
  • Tenaglia, F., Momus—A Walking Interview (Milan: Noch Publishing, 2015)
  • Allen, B., Pelican (London: Reaktion Books, 2019)
  • Horzon, R., The White Book (Berlin: Suhrkamp, 2021)

Wie dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. Carpenter, S., "In Concert at a Killer's Death", Los Angeles Times, 9 May 2001.
  2. Woodard, D., "Musica lætitiæ comes medicina dolorum", Der Freund, Nr. 7, March 2006, pp. 34–41.
  3. Epstein, J., "Rebuilding a Home in the Jungle", San Francisco Chronicle, 13 March 2005.
  4. Allen, M., "Décor by Timothy Leary", The New York Times, 20 January 2005.