Cynthia Shalom

From Wikipedia
Cynthia Shalom
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Industryfilm industry, cinema of Nigeria Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Nem for lokal langwejCynthia Shalom Chenj-am
Orijina nemCynthia Shalom Chenj-am
Fest nemCynthia Chenj-am
Famili nemShalom Chenj-am
Wen dem bon am18 March 1988 Chenj-am
Ples wey dem bon amEde Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey dufilm actor Chenj-am
Pat of wok wey e put mindtheater arts Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Port Harcourt Chenj-am
Academic degreebachelor's degree Chenj-am
Wen e stat wok2015 Chenj-am
RilijonChristianity Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
FilmographyLove Castle, Beauty in the Broken, Next Movie Star, Tinsel Chenj-am
Nominated forBest of Nollywood Awards Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Cynthia Shalom (dem bon ha for March 18, 1988) na Naija aktres, produsa an biznespersin. Shi win seasin 11 of di realiti show Next movie star. Since den shi don déy akt go plenti fim for Nollywood film dem. Shi feature for di M.net TV series Tinsel.

Hau shi tek stat life an skul wéy shi go[chenj-am | chenj-am for orijin]

Cynthia shalom dem bon ha for Ede, Osun Stet, Nigeria. Shi bi di fest gel pikin from di famili of 3 boy pikin an tu gel pikin dem. Shi go ha primari an sekondari skul for port Harcourt wia shi get ha digri fo management fom di university of port Harcourt an Aktin certificashon fom di Africa international film festival (AFRIFF)talent development wokshop for intaview wit Vanguard Nigeria shi took sá shi kom Lagos to pursue ha aktin Maria

Hau shi tek stat wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Shalom bi di winna of di Next movie star Realiti show for 2015/2016 shi mek ha aktin debut for monalisa chinda's Talk show taitu Yu an I wit monalisa. Shi tel The punch dat rijecshon na wan of di tin wéy shi déy fight wit as shi stat for Nollywood fim. For 2016 shi akt ha fest fim wéy di taitu na An Hour wit The shrink wit Annie Macaulay ldibia, Gbenro Ajibade, an segun Arinze. Shalom akt wit Desmond Elliot for The Damned an lrokoTv fim. For 2018 shalom stat ha own fim producshon kompani,Cynthia shalom producshon. Ha rol fo one of ha movie taitu chain wéy feature Eddie Watson, Enado odigie, Emem Ufot wéy giv ha tu individual nominashon, Best Aktres For leadin rol an most promisin Aktres fo di 2019 Best of Nollywood Awards.

Fim wéy shi akt[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Next Movie Star (2015/2016)
  • Iquo’s Journal (2015).
  • An Hour With The Shrink (2016)
  • Thorns of love (2016)
  • No I Dont (2017)
  • The Damned (2017)
  • Roberta (2017)
  • Karma (2017)
  • Ebomisi (Irokotv) (2018).
  • Chain (2018)
  • Driver (2018)
  • Altered Desire (Africa Magic) (2019)
  • Beauty in the Broken (Irokotv) (2019)
  • The Second Bed (2020).
  • Back to the Wild (Irokotv) (2019)
  • Love Castle (2019)
  • Rachel’s Triumph (2019)
  • Shut (2020)
  • Fading Blues (Irokotv) (2020)
  • Wind of Desire (2020)
  • Birth Hurts (2020)
  • Love Castle (2021)
  • Television Edit
  • Dear Diary Season 2 (2016)
  • Tales of Eve (2017)
  • I5ive (2019)
  • Jela (2019)
  • Tinsel (2017-present)

Awards an Nominate dem[chenj-am | chenj-am for orijin]

Caption text
Year Event Prize Result Ref
2016 All Youth Tush Awards Next rated Act (female) Nominated
2019 Maya Awards Africa Nollywood New Bride Nominated
2019 Best of Nollywood Awards Best Africa in a leading role Nominated [17][18]
2019 Best of Nollywood Awards Most promising Actress Nominated