Cristiano Ronaldo

From Wikipedia
Cristiano Ronaldo
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromPortugal Chenj-am
Country for sportPortugal Chenj-am
Nem for lokal langwejCristiano Ronaldo Chenj-am
Orijina nemCristiano Ronaldo dos Santos Aveiro Chenj-am
Fest nemCristiano, Ronaldo Chenj-am
Famili nemdos Santos, Aveiro Chenj-am
AliasCR7, El Comandante, D7OS, Míster Champions, El Bicho Chenj-am
Nik-nemCR7, El Bicho, El Comandante Chenj-am
Wen dem bon am5 February 1985 Chenj-am
Ples wey dem bon amFunchal Chenj-am
PapaJosé Dinis Aveiro Chenj-am
MamaMaria Dolores dos Santos Aveiro Chenj-am
Broda an sistaElma dos Santos Aveiro, Hugo Aveiro, Kátia Aveiro Chenj-am
Unmarried partnerGeorgina Rodríguez Chenj-am
PikinAlana Martina dos Santos Aveiro, Bella Esmeralda, Cristiano Ronaldo Jr Chenj-am
RelativeJosé Nunes de Viveiros, Matilde dos Santos da Viveiros, Humberto Cirilo Aveiro, Filomena da Aveiro Chenj-am
Fest langwejPortuguese Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokPortuguese, Spanish, English langwej Chenj-am
Convicted oftax noncompliance Chenj-am
Wok wey e dey duassociation football player Chenj-am
Position played on team / specialitywing half, forward Chenj-am
Wie e go skulMount Gravatt State High School Chenj-am
Wen e stat wok2002 Chenj-am
Member of sports teamAl-Nassr Chenj-am
Medical conditionCOVID-19 Chenj-am
SponsorNike Chenj-am
Sportassociation football Chenj-am
Footednessright-footedness Chenj-am
Sport number7 Chenj-am
LeagueSaudi Pro League Chenj-am
Official websitehttps://www.cristianoronaldo.com/ Chenj-am
Has works in the collectionBritish Museum, Museo de Arte Moderno Chenj-am
Copyright status as a creatorworks protected by copyrights Chenj-am

Cristiano Ronaldo dos Santos Aveiro (dem bon am for February 5, 1985) na Portugal futbola wey dey plai foword an e na kaptain for Portugal Nashional Tim.E neva get klub wey e dey plai wit for now.Meni pipul tink sey Ronaldo na one of di playa wey sabi plai futbol pass for di histrie of playa wen don eva plai futbol.Ronaldo don win five Ballon d'Or awod, an four European Godin shoe ( nobodi bon Eva win 4 times dor dis awod). Di total taitu or kop wey Ronaldo don win na 32 an dis inklud: Seven League taitu, five UEFA Champion League, an one UEFA European Championship. No futbol playa don plai for champion league pass Ronaldo ( 183 times), or scores pass Ronaldo (140 goals), or mek more assist to score goal than Ronaldo (42 assist) No futbol playa don score ball rush Ronaldo for European Championship (14 goals).No playa for histrie of futbol don score intanashional goal rish Ronaldo (118 goals) Na onli one playa fit tok sey e sef plai di highest for e kontri apat fom Ronaldo (196). Ronaldo dey amog di smol futbol playa wey fit tok dey don plai ova 1,100 profeshional karia apiharas an wey don scores ova 800 goals for kontri an klub.Di onli futbol playa wen don score for five FIFA Wold kop na Ronaldo.

How e tek stat life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na 5 February 1985 dey on Cristiano Ronaldo dos Santos Aveiro for Soa Pedro parish of Funchal, di kapita of Portugal i-land of Madeira bot e gro up for San to Antonio.Na im bi di smol lest pikin an nomba four pikin wey Maria Dolores dos Santos Viveiros da Aveiro an Jose Dinis Aveiro. E mama na fud sella an e papa dey kot grass an dey tekia of of playa jersi an boot.Ronaldo get one sinior Broda Hugo an two sinior sista Elma an Liliana Cátia "Katia". Rinaldo tok set e wan go komot Rinaldo belle bifor bikos e no get moni to tekia of di belle, e hosband too dey shank Ogogoro an dey pikin don pass wetin dey plan to bon.Di dokto wey Rinaldo mama go mit no gree to komot do belle.Na do povati katolik kristen home Ronaldo tek gro up an na one room e an e sista-dem dey live. Wen Ronaldo stil smol, e plai for do klub wey e papa dey tekia of di klub playa jersi an di klub nek na Adorinha fom 1992 to rish 1995.Ronaldo kom leta go plai for National for two years.Wen e don rish 12 years old, e go du 3 days triya Sporting CP an dey sahin Ronaldo for £1,500. Dis one mek am komot from Madeira to Alcochete wey dey nia Lisbon to join fit youth tim of Sporting Youth Academy. Wen Ronaldo rish 14 years old, Ronaldo tell e mama sey e no wan go skul again sey na futbol e wan dey plai.Dis one mek Ronaldo no rid buk pass grade 6. Dey tel Ronaldo mek e no kom skul again afta e trowa chair giv e tisha bikos e tok dey di tisha dey abuse am.Afta one year, doktor tok sey e get one sikness wey fit stop am mek e no play futbol again an di sikness nem na Tachycardia. Dis sikness dey mek pesin hart dey beat fast fast wen pesin jos sit-down no du enitin.Rinaldo Eu hart opurashion for did sikness.

E klub karia[chenj-am | chenj-am for orijin]

Wen Ronaldo dey 16 years, di manija of Sporting Youth tim László Bölöni kari am from di youth tim to fest tim bikos of sey e like how e dey dribu.Dis one kom mek Ronaldo di fest playa to plai for di klub onda-16, onda-17, di B tim an di fest tim witin a singu sisin.One year leta, Ronaldo plai e fest Primeira Liga on 29 September 2002 against Braga an for 7 October 2002 e put two goal for net against Moreirense wen sporting win Moreirense 3:0. Wen 2002-2003 sisin piriod, Pipul wen dey tok for Ronaldo sojest sey mek Liverpool manija Gérald Houllier or Barcelonia presidor Joan Laporta bai Ronaldo kom dia klub.For dat sem year November, Arsène Wenger mit Ronaldo for Arsenal stadiom to tok about how e go fit plai for Arsenal Klub. Wen Sporting win Manchester United 3:1 for di niu tornamet Estádio José Alvalade in August 2003, di manija of Man U Alex Ferguson rili wan sahin Ronaldo kom Man U.Alex Ferguson bi dey tink sey e go bai Ronaldo bot e go liv am for Sporting for for one year. Wen e si how Ronaldo dey plai an how e own playa sef tok sey mek e bai di playa, Ferguson komot £12.24 million an pai Sporting for Ronaldo an e tok sey Ronaldo na one of di best young playa e eva si.