Christine Rimmer

From Wikipedia
Christine Rimmer
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromAmerika Chenj-am
Fest nemChristine Chenj-am
Famili nemRimmer Chenj-am
BirthdayJanuary 28 Chenj-am
Ples wey dem bon amCalifornia Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Langwej wey e tek rait di wokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey duraita Chenj-am
Wen e stat wok1984 Chenj-am
Stai of song abi fimromance novel Chenj-am

Christine Rimmer na raita wey don rait ova 60 romans novel sins e stat to dey rait sins 1987.E na raita for USA Today Niuz Pepa, an e also dey rait for Waldenbook. Christine Rimmer buks dey sel wel wel an e dey also rait smol smol tori, poem for som jornal.

How e tek stat life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na for Kalifoniha wey de USA dey tek bon Christine Rimmer on January 28.Rimmer mama grapa dey dig ground for gold.E get tiata digri from Sacramento an kom stil go New York go rid aktin. Rimmer don wok as raita for Barney, wok for pipul wey de serve fud, wok for beer palor, wok for fone kompini, wok as klina, wok as tisha, wok as model, wok as an aktres. Leta, Rimmer go Souta Kalifoniha wie e stat to dey rait smol smol tori, plai, an poems.E rait e fest romatik novel an poblish am in 1987. Rimmer dey stey in Washington Stet wit e hosband an e two sons.E het two cats Tom and Ed.

Buk wey e don rait[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • The Road Home (1987)
  • No Turning Back (1988)
  • Call it Fate (1988)
  • Double Dare (1990)
  • Temporary Temptress (1990)
  • Earth Angel (1991)
  • Hard Luck Lady (1991)
  • Midsummer Madness (1992)
  • Counterfeit Bride (1993)
  • Born Innocent (1993)
  • For the Baby's Sake (1994)
  • Husband in Training (1999)
  • Ralphie's Wives (2007)
  • Bet On It (2007)
  • Valentine's Secret Child (2008)

Close to Home Series Multi-Author[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Slow Larkin's Revenge

Jones Gang Series[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. Wagered Woman (1993)
  2. Man of the Mountain (1994)
  3. Sweetbriar Summit (1994)
  4. A Home for the Hunter (1994)
  5. Sunshine and the Shadow Master (1995)
  6. The Man, the Moon and the Marriage Vow (1996)
  7. No Less Than a Lifetime (1996)
  8. Honeymoon Hotline (1996)
  9. A Hero for Sophie Jones (1998)
  10. The Taming of Billy Jones (1998)
  11. Husband In Training (1999)
  • Marriage: Jones Style: Wagered Woman / Man of the Mountain / A Home for the Hunter (omnibus) (2001)

Beaudine Sisters Series[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. Cat's Cradle (1995)
  2. Midnight Rider Takes a Bride (1997)

Fortune's Children Series Multi-Author[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. Wife Wanted

The Bravos Series[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. The Prince's Secret Baby

Conveniently Yours Sub-Series[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. The Nine-month Marriage (1997)
  2. Marriage by Necessity (1998)
  3. Practically Married (1999)
  4. Married by Accident (1999)
  5. The Millionaire She Married (2000)
  6. The M.D. She Had to Marry (2000)
  7. The Marriage Agreement (2001)
  8. The Bravo Billionaire (2001)
  9. The Marriage Conspiracy (2001)
  • Bravo Family Ties: The Nine-month Marriage / Marriage By Necessity / Practically Married (Omnibus) (2002)
  • Bravo Brides: The Millionaire She Married / The M.D. She Had To Marry (omnibus) (2005)

The Sons of Caitlin Bravo Sub-Series[chenj-am | chenj-am for orijin]