Charles Olumo
Hau e go bi
Charles Olumo
| Man abi wuman | man |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Naija |
| Fest nem | Charles |
| Wen dem bon am | July 1923 |
| Ples wey dem bon am | Ogun State |
| Wen e kpai | 31 October 2024 |
| Fest langwej | Yoruba Langwej |
| Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Yoruba Langwej |
| Wok wey e dey du | actor |
| Personal pronoun | L485 |
Alhaji Abdulsalam Sanyaolu na Naijá aktor wey kom fom Abeokuta Ogun Stet.E bi du onli Yoruba langwej aktor wey akt for "Bollywood".
≈≈ Karia ≈≈ Alhaji Abdulsalam sanyaolu stat e aktin maria for 1953 an na for inside shosh for legos e stat di aktin wok.