Celestine Babayaro

From Wikipedia
Celestine Babayaro
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Country for sportNaija Chenj-am
Nem for lokal langwejCelestine Babayaro Chenj-am
Orijina nemCelestine Hycieth Babayaro Chenj-am
Fest nemCelestine Chenj-am
Famili nemBabayaro Chenj-am
Wen dem bon am29 August 1978 Chenj-am
Ples wey dem bon amKaduna Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey duassociation football player Chenj-am
Position played on team / specialityfull-back Chenj-am
Wen e stat wok1994 Chenj-am
Work period (end)2008 Chenj-am
Sportassociation football Chenj-am
LeagueBelgian First Division A, Premier League Chenj-am

Celestine Boyd Jonto Hycieth Babayaro (dey bon am for 29 August 1978) na Naija futbola.

Babayoro plei futbol for Chelsea Football Club wey dey England, E stil plei futbol for Newcastle United fom 2005 to 2008. E sign for LA Galaxy but e no plei for dem.

Babayaro plei for Naija futbol tim fom 1995 to 2004 an e dey inside two Olympic tims, two Wold kup tims an three kup of Afrika Nashions tims.

How e tek stat to pley futbol[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Celestine Babayaro for Kaduna, an e stat to dey plei for di Klub Plateau United.E kom leta go Anderlecht for Belgium in 1994. Na Babayaro bi di fest young playa wey go kolet red kard for UEFA Champions League.

Chelsea

Chealsea sign Babayaro fom Anderlecht wit £2.25 million. E fest pley for Chelsea wen dem plei wit Slovan Brastilava insaid UEFA Champions League game. Na December 1997 e get wound, we mek am no pley for one season. E win UEFA 1998 UEFA Super Cup, FA Cup an Charity Cup wit Chealsea insaid year 2000, an stil rich 2002 FA Cup Final.

Na Wayne Bridge mek Babayaro no dey too pley for Chealsea bikos Jose Morinho dey stat am.

Newcastle United

Insaid January 2005, e komot for Chelsea go join Newcastle United. Im skore for Newcastle wen dey plei Coventry City for FA Cup.

Na September 2006, di Football Association giv Babayaro three Match ban bikos e slap Liverpool playa Kyut. Celestine kon stil leta beg am for di slap.

Bifor bifor Liverpool coach Glenn Roeder for 10 February 2007, tok sey Babayaro kol am sey im broda David don die.

Dem no du anoda kontrat wit Babayaro for Newcastle United bikos of wound wey e dey get.

Insaid January 2019, Bifor bifor bifor Newcastle chairman Freddy Shepherd tok sey Babayaro no du Wel for d klub, e tok am for BBC interview.

Som of im oda klub wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na 21 January 2008, Babayaro sign 3 years kontrat wit LA Galaxy. Babayaro meet im bifor bifor coach for Galaxy wey im nem bi Ruud Gullit. Na di coach mek Chelsea sign Babayaro. Babayaro an Gullit no gree bikos Gullit tok set Babayaro no put bodi for im wok.

For 2018-2019 pre season of English premier League, Harry Redknapp kol Babayaro mek we kon plei to ci weda dem fit sign am for Portsmouth. For 14 August 2008, Redknapp tok sey no kontrat for am.

Na for 8 July 2010, Babayaro tok sey e no plei futbol again.

How e tek pley for im kontri[chenj-am | chenj-am for orijin]

Babayaro dey insaid playas wey win Under-17 World Championship 1993. Babayaro fest plei for senior teem insaid Afro-Asian Cup of Nations 1995, wen dem plei wit Uzbekistan. Celestine dey insaid di teem wey win gold for 1996 Olympic wey dem plei for Atlanta. E dey insaid teem wey plei for im kontri for France 1998. Celestine dey insaid tim wey pley Olympic game for Sydney 2000, an e stil pley for Naija tim of Korea/Japan 2002 FIFA World Cup.

Babayaro pley for Naija insaid 2004 Afrika kop of Nations wey dem plei for Tunisia, Celestine get smol wahala wit di coach wey mek dem komot am for di tim, na Babayaro, Victor Aghali an Yakubu folo komot for d tim.

Im pasonal life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Celestine Babayaro broda, Emmanuel na goal keeper for Naija tim of 1996 Olympics.

For 1999 Babayaro kari Daily Star Newspaper go kourt bikos dem writ sey e rape pesin, dem leta tel am sorry.

Im wok dem teble[chenj-am | chenj-am for orijin]

Klob

Club[chenj-am | chenj-am for orijin]

Appearances and goals by club, season and competition
Club Season League National cup|Includes Belgian Cup, FA Cup, [[Lamar Hunt U.S. Open Cup|Open Cup League cup|Includes Football League Cup|League Cup Continental Other Total
Division Apps Goals Apps Goals Apps Goals Apps Goals Apps Goals Apps Goals
RSC Anderlecht|Anderlecht 1994–95 Belgian First Division|First Division 22 0
1995–96 28 5
1996–97 25 3
Total 75 8 0 0
Chelsea F.C.|Chelsea 1997–98 Premier League 8 0 0 0 2 0 3 0 13 0
1998–99 28 3 5 0 3 0 7 1 Charity Shield 0 44 4
1999–2000 25 0 1 0 0 0 15 2 41 2
2000–01 24 0 2 0 1 0 0 0 1 0 28 0
2001–02 18 0 4 0 4 0 2 0 28 0
2002–03 19 1 3 0 2 0 0 0 24 1
2003–04 6 1 2 0 3 0 3 0 14 1
2004–05 4 0 0 0 1 0 0 0 5 0
Total 132 5 17 0 16 0 30 3 2 0 197 8
Newcastle United F.C.|Newcastle United 2004–05 Premier League 7 0
2005–06 28 0
2006–07 12 0
2007–08 0 0
Total 47 0 0 0
Los Angeles Galaxy 2008 Major League Soccer 0 0
Career total 254 13

Im wok for kontri teble

Appearances and goals by national team and year
National team Year Apps Goals
Nigeria national football team|Nigeria 1995 1 0
1996 1 0
1997 4 0
1998 5 0
1999 2 0
2000 7 0
2001 2 0
2002 4 0
2003 0 0
2004 1 0
Total 27 0

Som of di tins wey e win

Anderlecht

Belgian First Division: 1994–95 Belgian First Division|1994–95

  • Belgian Super Cup: 1995

Chelsea

  • UEFA Cup Winners' Cup: 1997–98 UEFA Cup Winners' Cup|1997–98
  • UEFA Super Cup: 1998 UEFA Super Cup|1998
  • FA Cup: 1999–2000 FA Cup|1999–2000
  • FA Charity Shield: 2000 FA Charity Shield|2000

Nigeria U17

  • FIFA U-17 World Championship: 1993 FIFA U-17 World Championship|1993

Nigeria U23

Nigeria

  • Africa Cup of Nations third place: 2004 Africa Cup of Nations|2004[1]

Individual

  • Belgian professional football awards#Young Professional Footballer of the Year|Belgian Young Professional Footballer of the Year: 1994–95, 1995–96
  • Ebony Shoe Award
  1. "African Nations Cup 2004". www.rsssf.com. Retrieved 19 February 2021.