Bukky Ajayi
Man abi wuman | wuman |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Orijina nem | Bukky Ajayi |
Wen dem bon am | 2 February 1934 |
Wen e kpai | 6 July 2016 |
Place of death | Surulere |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej |
Wok wey e dey du | actor |
Wen e stat wok | 1966 |
Eye kolor | brown |
Hair kolor | black hair |
Personal pronoun | L484 |
Zainab Bukky Ajayi (2 February 1934 - 6 July 2016) shi bi Naija aktress.
how shi stat life and Karia
[chenj-am | chenj-am for orijin]Bukky Ajayi wey dem bon and gro op for Naija but shi finish ha higher edukashon for England, United Kingdom with di support of federal government scholarship. For 1965, Shi comot for England kom Naijá con stat ha Karia as a presenter and newscaster for Nigerian Television Authority in 1966. Ajayi akt ha fest fim for television siris Village Headmaster during di '70s before shi go feature in Checkmate, a Nigeria television siri dat aired during di late 1980s to di early 1990s. During ha akting karia, shi don akt meni meni fim and television series including Critical Assignment, Diamond Ring, Witches among oda. For 2016, ha contributions to di Nigerian film industry was recognized afta shi and Sadiq Daba were awarded di Industry Merit Award at di 2016 Africa Magic Viewers Choice Awards.
How shi tek die
[chenj-am | chenj-am for orijin]Ajayi die for ha house for Surulere, Lagos State for July 6 2016 at di age of 82.
Som of im wok==
Film | |||
---|---|---|---|
Year | Film | Role | Notes |
2013 | Mother of George | as Ma Ayo Balogun | directed by Andrew Dosunmu |
2009 | Bolode O'ku | Ayoola's Mother | — |
Òréré Layé | — | — | |
2008 | Amoye | — | — |
Iya Mi Tooto | — | — | |
2007 | A Brighter Sun | — | featured in all parts |
Big Heart Treasure | Mama James | ||
Fine Things | — | ||
Keep My Will | Ego | ||
2006 | Women of Faith | Eunice | |
2005 | Bridge-Stone | Mama Polina | |
Destiny's Challenge | — | — | |
Women's Cot | — | featured in all parts | |
2004 | Indecent Girl | as Mrs. Orji | featured in all parts |
Little Angel | — | — | |
Obirin Sowanu | — | — | |
Temi Ni, Ti E Ko | — | featured in all series | |
Worst Marriage | Agnes | ||
2003 | The Kingmaker | — | — |
My Best Friend | — | — | |
2001 | Saving Alero | — | — |
Thunderbolt | Mama Tutu | — | |
2000 | Final Whistle | Mrs. Morgan | featured in all series |
Oduduwa | — | ||
1998 | Diamond Ring | — | — |
Witches | as Desmond's mother | — | |
1997 | Hostages | — | — |
1989Templet:Ndash1991 | Checkmate | — | — |
— | Village Headmaster | — | — |