Bitrus Gani-Ikilama
Hau e go bi
Bitrus Gani-Ikilama
| Man abi wuman | man |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Naija |
| Wen dem bon am | 25 February 1944 |
| Ples wey dem bon am | Donga |
| Wen e kpai | 20 February 2011 |
| Place of death | Zaria |
| Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej |
| Wok wey e dey du | physiotherapist, evangelist |
| Wie e go skul | Royal National Institute of Blind People |
Bitrus Gani-Ikilama (25 Februari 1944 - 20 Februari 2011)[1] na Naija professor of Physiotherapy.[2] E bikom blind wen e stil bi pikin. Di time wey e grow rish di top of im career, dat time na im kom bi di Head of di Dipatment of Physiotherapy, Ahmadu Bello University Teaching Hospital, Zaria, Nigeria.[3]
Wie yu see am
[chenj-am | chenj-am for orijin]- ↑ Point go mistek: Invalid
<ref>tag; no text was provided for refs namedBK1 - ↑ Abayomi, Tunji (1999). Cell 26 [Detention Memoir of a Political Detainee] (in English). Indiana University. p. 150, 184. ISBN 9789780285999. Retrieved June 1, 2024.
{{cite book}}: CS1 maint: unrecognized language (link) - ↑ "A day for the disabled person". Blueprint. December 3, 2023. Retrieved June 1, 2024.