Best Ogedegbe

From Wikipedia
Best Ogedegbe
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Country for sportNaija Chenj-am
Wen dem bon am3 September 1954 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos Chenj-am
Wen e kpai28 September 2009 Chenj-am
Place of deathIbadan Chenj-am
Wok wey e dey duassociation football player, association football coach Chenj-am
Position played on team / specialitygoalkeeper Chenj-am
Member of sports teamShooting Stars SC, Nigeria national football team, Abiola Babes Chenj-am
Sportassociation football Chenj-am
Participant in1980 Summer Olympics, 1980 African Cup of Nations, 1982 African Cup of Nations Chenj-am

Best Ogedegbe (dem bon am for Septemba 3, 1954 and e kpai for Septemba 28, 2009), wey pipo sabi as Anthony Best Ogedegbe, na di lait Naija futbol gokipa.[1]

Kariha[chenj-am | chenj-am for orijin]

E pley for Shooting Stars F.C. most of im kariha, and na im bi di gokipa wen Shooting Stars win Naija fes kontineta trofhi, di Afrikan Kup Winnas Kup for 1976.


Intanashona kariha[chenj-am | chenj-am for orijin]

Ogedegbe pley for di Naija nashona futbol tim (wey pipo sabi for dat taim as di "Grin Egos") wen dem win di 1980 Afrikan Kup of Nashons. E also represent Naija for di 1980 Soma Olimpiks for Musko.

Koshin kariha[chenj-am | chenj-am for orijin]

Ogedegbe wok as asistant kosh for di 2008-09 sizen for di Dolfins F.C. Him na also one taim asistant for Wiki Tauris and di 2008 Soma Olimpiks siva medalis tim.

How e tek kpai[chenj-am | chenj-am for orijin]

He kpai wen e bi 55 years for di Univasiti Kolej Huspito for Ibadon for Septemba 28, 2009. Afta doktors don yuz naif for im eye, becos of komplikashons e fall into sleep and neva wake up.[2]

Pej wey konsan dis one[chenj-am | chenj-am for orijin]

Wie dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. Odegbami, Segun (2 November 2019). "Best Ogedegbe and Ibadan, the graveyard of forgotten football heroes". The Guardian. Archived from the original on 12 August 2022. Retrieved 1 March 2023.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)
  2. Ajibulu, Emmanuel (1 October 2009). "Green Eagles Goal Keeper, Best Ogedegbe dies of Brain Tumour". The Nigerian Voice. Archived from the original on 12 March 2023. Retrieved 1 March 2023.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)