Ahmed Ibrahim Lawan
Part of | Nigerian senators of the 9th National Assembly |
---|---|
Man abi wuman | man |
Kontri wey e kom from | Naija |
Nem for lokal langwej | Ahmad Ibrahim Lawan |
Orijina nem | Ahmad Ibrahim Lawan |
Fest nem | Ahmed |
Wen dem bon am | 1959 |
Ples wey dem bon am | Gashua |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Naijá langwej |
Wok wey e dey du | politician |
Wie e go skul | Cranfield University, Ahmadu Bello University, University of Maiduguri |
Party wey e dey for politis | All Nigeria Peoples Party, All Progressives Congress |
Rilijon | Islam |
Eye kolor | dark brown |
Hair kolor | black hair |
Personal pronoun | L485 |
Ahmed Ibrahim Lawan GCON (dem bon am on 12 January 1959) na Niaja politishan an forma professor wey sarf as di 14th president of di Niaja Senate fom 2019 rish 2023. E stan for Yobe North Senatorial District insaid di senate as memba of di All Progressives Congress.
How e tek stat life an edukashon
[chenj-am | chenj-am for orijin]Dem bon Lawan on 12 January 1959 insaid Gashua, wey dey North of Brit ish Nigeria bifor. E finish im primari skul fom Sabi Gari Primari Skul, Gashua in 1974 an sekondri skul for Govmet Sekondri Skul, Gashua in 1979 bifor e get barchor's digre in Geography fom Universiti of Maiduguri in 1984. Afta Universiti, Lawan sarf im kontri in Benue Stet bifor e get masta's digre in Remote Sensing fom Ahmadu Bello Afta Universiti, Lawan sarf im kontri in Benue Stet bifor e get masta's digre in Remote Sensing fom Ahmadu BelloUniversity, an Doctorate degree in Remote Sensing/GIS fom Cranfield University in 1990 an 1996.
How e tek stat wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]Lawan wok insaid Yobe Stet Civil. Sarvis as an edukashon ofisa insaid di Stet Ministry of Edukashon in 1985 an 1986.
Awods
[chenj-am | chenj-am for orijin]Insaid October 2022, President Muhammadu Buhari giv am Naija honor of Grand Commanda of di Order of di Naija (GCON).