Abimbola Craig

From Wikipedia
Abimbola Craig
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemAbimbola Chenj-am
Famili nemCraig Chenj-am
Wen dem bon amNovember 1986 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor, television producer Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Buckingham Chenj-am

Abimbola Craig (dem bon am for November 3, 1986) na Naija Nollywood Aktres an produsa wey akt as Tiwalade for Skinny Girl in Transit. Na shi dem for yuz produs Skinny Gel in Transit bot dem kom mek am di nomba one aktres. Sins sison 1, Abimbola no jost akt as di nomba one aktres, but shi don produs Season 2 go rish Sison 6 for SGIT.Abimbola join produs di Box offiss muvee “Sugar Rush” for 2019 wit Jadesola Osiberu.

Wie dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]