Abala-Ibeme
Hau e go bi
Abala-Ibeme
| Kontri | Naija |
|---|---|
| Located in the administrative territorial entity | Abia State, Obingwa/Ugwunagbo/Osisioma |
| Coordinate location | 5°26′0″N 7°5′30″E |

Abala-Ibeme wey dem stil sabi as Abala na vilej for Obingwa Lokal Govment Area wey dey for inside Abia State for Naija.[1][2]