Zakari Nandja

From Wikipedia
Zakari Nandja
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromTogo Chenj-am
Fest nemZakari Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokFrench Chenj-am
Wok wey e dey dupolitician, military personnel Chenj-am
Awod wey e koletOrder of Mono Chenj-am

Genera Zakari Nandji na Togolese politika figure and militari offisa, wey dey serve di government of Togo as Minista of State for Water, Sanitation and Villaj Hydraulic since May 2009. Na him bi di bifor bifor Chief of Staff of di Togolese Armed Forces (Forces Armees Togolaises, Fat) bifor dem appoint am to di government on 17 May 2009; Dem appoint Essofa Ayeva to replace am as di Chief of Staff.

Nandja appointment to di government afta im stop one coup plot in April 2009.