Jump to content

Zainab Johnson

From Wikipedia
Zainab Johnson
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromAmerika Chenj-am
Fest nemZainab Chenj-am
Famili nemJohnson Chenj-am
Wen dem bon am20. century Chenj-am
Ples wey dem bon amHarlem Chenj-am
Wok wey e dey duactor, comedian Chenj-am

Zainab Johnson na America komedian an aktres. Dem sabi am wel for NBC's Last Comic Standing. Johnson get series wey e dey holways sho on Amazon Upload.

Im pasonal life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Johnson an e gro insaid Harlem, New York. Shi bi one pikin fom thirteen chudren wey dia mama an papa bon. Shi kom fom Muslim famili. Shi get bachelor's digre in mathematics bikos e get am for mind bifor sey e wan du ticha.

Johnson leta go Los Angeles wia e tek bi aktres. Shi wok as produshon assistant for komedi shos na fom dia shi stat to dey lik komedi. Plenti sabi am wel insaid season 8 of Last Comic Standing. Shi rish Semi final for di kompetishon.

Hau shi tek wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

In 2016, Johnson sho on di HBO speshia All Def Comedy. Insaid 2017, dem anous sey Johnson dey wok wit Wanda Sykes' produshon kompini for ABC. Dat year, shi dey insaid di web series Avant- Guardian.

Johnson dey insaid pipu wey host Di Netflix series 100 Humans. Shi stil get rol insaid di 2020 Amazon series, Upload.

Johnson komedi speshial wey e kol Hijabs off wey dem rilis for Amazon Orijina Program on October 20, 2023.

Wia dem gada tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

1. Zainab Johnson on women in comedy as her upcoming TV show. 18 August 2017, Thats Magazine.