Zahara

From Wikipedia

Bulelwa Mkutukana (dem bon am on 9 November 1987 an e kpai 11 December 2023), dem sabi am for im wok as Zahara, na bifor bifor South Afrika Sinha an songraita.

Afta e sign rekod wit TS Rekods, Mkutukana fest album, na Loliwe (2011), wey enta dobu platinum. Im sekond album, Phemndula (2013).

Zahara third album, Country Girl (2015), dey certified triple platinum. Wen Shi komot for TS Rekods, shi sign kontrat wit Warner Music. Im fourth album, Mgodi (2017), bi im album wey del pas. Im fifth album , Nqaba Yam (2021), rush nomba 1 for iTunes.

Som of di awod wey shi don win na 17 South African Music Awards, three Methro FM Awards, an one Nigerian Entertainment Award. Zahara nem dey insaid 2020 BBC's 100 Wumen.

Hau shi tek stat life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon am as 'Bulelwa Mkutukana' wey dey Phumlani for outsaid East London in Eastern Cape, South Africa. Shi dey dia wit im papa an mama Nokhaya an Mlamli Mkutukana, an na im bi sixth insaid Di seven pikin dem bon. Zahara stat to dey sing for skul choir wen Shi dey six years old, an wen shi dey nine years old dem tel am to join sinior choir.

Hau shi tek kpai[chenj-am | chenj-am for orijin]

On 11 December 2023, Zahara kpai insaid hospitu in Johannesburg, afta e go dia bikos e get liver problem, Pipu Neva no wetin kil am.

Som of im wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

The Beginning Live (2012)

Phendula (2013)

Country Girl (2015)

Mgodi (2017)

Nqaba Yam (2021)

Awards and nominations[chenj-am | chenj-am for orijin]

List of awods and nominashons receif by Zahara
Year Event Prize Nominated wok Result
2014 African Muzik Magazine Awards Best Female Southern Africa Won
20th Annual South African Music Awards Best Selling Album Phendula Won
Female Artist of the Year won
Best RnB, Soul and Reggae nom
Metro FM Music Awards Best African Pop Album Nominated
Best Female Artist Nominated
Song of the Year "Phendula" Nominated
2013 Nigeria Entertainment Awards Southern African Artist of the Year Won
19th Annual South African Music Awards Best Collaboration "Thetha Nami"
(Riot featuring Zahara)
Won
"Hold On (Bambelela)"
(Zahara featuring LeRoy Bell and the Soweto Gospel Choir)
Nominated
Best Live DVD The Beginning Live Nominated
MTN SAMA Record of the Year "Umthwalo" Nominated
Best Selling Ring-Back-Tone "Loliwe" Won [1]
2012 Kora Awards Best Female Artist from Southern Africa Won
Channel O Music Video Awards Best Female Video Won
18th Annual South African Music Awards Best Smooth Urban Music Album Loliwe Won
Best Collaboration "Incwad' Encane"
(Zahara featuring Georgie Munetsi)
Won
Best Selling Album Loliwe Won
Newcomer of the Year "Loliwe" Won
Female Artist of the Year Won
Album of the Year Loliwe Won
Best Selling Full-Track Download of the Year "Loliwe" Won
Remix of the Year "Lengoma"
(DJ Sbu featuring Zahara)
Won
The Headies African Artist of the Year "Loliwe" Nominated
2011 Metro FM Music Award Best Produced Album Loliwe {nominated}}
2019 Eastern Cape Music Awards Best EC National Recognised Artist Herself Nominated
2020 Africa Entertainment Awards USA 2020 Best Female Artist Herself Won
Best Female Artist Nominated

Wia dem gada tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

1. Another one Zahara left TS Records. Independent Online. 13 August 2011.

2. https://web.archive.org/web/20220526201624/https://www.warnermusic.co.za/zahara-makes-bbc-100-list/ Zahara makes BBC 100 list]. Warner Music South Africa. 27 November 2020.

  1. Point go mistek: Invalid <ref> tag; no text was provided for refs named SAMA2