Jump to content

Yuza tok abaut am:Praytt

Page contents not supported in other languages.
Put anoda topik
From Wikipedia
Latest comment: 1 yiẹ wé dọ́n pas by Jonywikis in topic I kommot ur artiku for Naija Pidgin

I kommot ur artiku for Naija Pidgin

[chenj-am for orijin]

Elo Praytt

I lik as u dey trai add artiku to Naija Pidgin, u don du wel. I komot wetin u rait, Privay Cee, bikos e dey promoshonal

Abeg if u wan rait artiku dey put beta pruf abi reference, u stil fit tek artiku fom English Wikipedia.

I dey ground to hep enitaim. Jonywikis (tok) 00:23, 30 April 2024 (WAT)Reply