Yuza:Teminisybaglod

From Wikipedia

Atisan (from french:artisan, Italian: artigiano) na pesin wey sabi hau to yuz hand mek niu tins wey pipul dey yuz wel-wel.

Di objet fit be wetin pesin fit yuz mek anoda thin or somtin wey dey fit yuz for dekoreshon, thins like fornishor, art work, skorpshor, klot, food, thins wey dey yuz for haus, tools, and part of enjin, like klok work wey pesin wey dey mek klok do.

Atisan dey work and dey pratis so-tey e go sabi de work like say e be atist.