Jump to content

Yemisi Akintoye

From Wikipedia
Yemisi Akintoye
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Wok wey e dey duassociation football referee Chenj-am
Sportassociation football Chenj-am

Yemisi Akintoye na one of FIFA badge refree, na Naija pesin, e dey insaid sport pesin dem chuz to blo for Confederation of Afrika Futbol (CAF) 2023 Women Championship. Shi dey du refree for Naija profeshona leaque.[1]

Hau shi tek wok an skol

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Yemisi Akintoye go University of Lagos (Unilag), wen Shi dey Universiti e lik sport wel wel. Yemisi Akintoye dey insaid sport refree wey Kolet FIFA badge. Na im du refree insaid Rivers Angels an Bayelsa Queen match, wey dem pley for Federation Kop. Yemisi don du refree for WAFU Women's Championship an Aisha Buhari Tournament bifor. Yemisi dey insaid sport pesin wey go du refree for 2023 Afrika Women's Championship Leaque na im wit Salma Musanganda, wey bi Rwanda pesin, an fes woman wey go blo for Men's Wod Kup go folo blo for di tournament.[2]

Wia dem gada di tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  1. ↑ https://www.vanguardngr.com/2023/11/nigerias-fifa-badge-referee-akintoye-selected-for-caf-womens-champions-league/
  2. ↑ https://sportingtribune.com/fifa-badge-referee-akintoye-selected-for-caf-womens-champions-league/