William Paul

From Wikipedia

William Paul

Willam Paul Troost-Ekong (Dem bon am for September 1 1993) na profeshunal fut-bola, im dey pley centa-bak for Premia Lig side Watford an don capten di Naija Nashunal Tim.

How I stat life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon am for Netherland im papa na Naija an Im mama na Dutch. Im fit chose to pley fut-bol for Naija intanashunal tim Netherland intanashunal Tim. I fes pley for Naija for 2015 an im don pley more than 50 mach for Naija intanashunal tim. I go secondari skool for Hockerill Anglo-European, na for Bishop’s Stortford, near London im go collej