Webb's First Deep Field

From Wikipedia
Webb's First Deep Field

Webb's First Deep Field na the first photo wey dey work wey James Webb Space Telescope (JWST) tek. E dey show how plenty stars SMACS 0723 tek dey together as e tek show 4.6 billion years ago. Dem show am mek everybody see am fo 11 July 2022. Plenty stars wey dey together na im show for di photo, wey mek am di photo wey clear pass fo di photo wey dem don ever tek fo di early universe.

Webb's First Deep Field na di first picture wey im color complete wey JWST tek, and na di photo of di universe wey Dem tek wey fine pas. Di photo show thousands of stars wey dey together. E still show di stars dem wey far pas, and di correct way wey di universe tek be fo early times tek reach now. Dem show am mek pipu see fo one program wey dem do fo White House fo 11 July 2022 by U.S President Joe


Wia wi fo si Pruf[chenj-am | chenj-am for orijin]